Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Fireboy DML – “King” (Lyric)

Gbe mi s’ori bi gele
I’m a king ma fi mi sere
All the girls calling me bebe
See me, see gbege
(mogbe)
Fine boy wey con sabi sing again
Tell me wetin you need again
Omo forget, see gbagbe
Me i be complete package
Ohh ohh

Me i fit fight for your love
But i no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love

Me i fit fight for your love
But i no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love

Baby baby
Shey mi bi oba
Bi oba
I want you to treat me like a king
Baby
Baby shey mi bi oba
Bi oba

Wetin you need bebe
I get sauce get juice bebe
I get everything for you bebe
(as long as you dey)
Bad boy wey you no fit use play game
I be king ma fi mi sere
Girl you know, so ma lo farawe
Farawe eeeeh

Me i fit fight for your love
But i no fit beg for your love
I no fit beg for your love, no

Me i fit fight for your love
But i no fit beg for your love
I no fit beg for your love

Baby baby
Shey mi bi oba
Bi oba
I want you to treat me like a king
Baby
Baby shey mi bi oba
Bi oba

(outro)

Music Video by Fireboy DML performing King. © 2019 YBNL Nation


i2 Radio
La puissance de la musique urbaine, un concentré des meilleurs hits les plus marquants, tant actuels qu'issus du passé, rayonnant dans de nombreux pays à travers le globe.

Advertisement

Tu pourrais aussi aimer

Découverte

Le single “Garffeeld!” de Shellshock Lullaby est une pépite d’alternative rock qui explore la complexité des connexions perdues avec une touche d’humour. Ce morceau...

Découverte

Plongez dans l'univers ALTERNATIVE ROCK avec le single "Acaso El Viento" de Amáutica feat. Ariel Rossi, disponible en exclusivité sur Info Music.

Découverte

Laissez-vous emporter par la vidéo envoûtante d’Issac Ryan Brown « Show Me » avec Raven Keiara, ancienne élève de Disney, qui apportera une touche...

Découverte

Plongez dans l'univers ALT-FOLK avec l'EP "Chansons De Lune" de Renee Maskin & SONOFDOV, disponible en exclusivité sur Info Music.