Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Joeboy – Beginning (Lyrics)

Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you [oh no]
Spend a couple couple milli on you [yeah yeah]
Give you loving till you say e don do [ye ye]

Special type of feeling that I feel when I’m with you
O n du n Mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can’t let you go

I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love

This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when i see you with another person
Oh no
I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head baby o
Make I feel alright [ye ye]

Special type of feeling that I feel when I’m with you
O n du n mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can’t let you go

I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer [fall in love o]
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you
I’m beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer

So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
‘Cause it’s a banger
Joeboy give them
Joeboy give them
Joe Joe Joeboy ‘pon deck

Writing Credits: Joseph Akinfenwa-Donus & “Killertunes” Otaniyen-uwa Daniel

Tu pourrais aussi aimer

Découverte

"Neverland" de Para Lia est un single de rock psychédélique intense et engagé, porté par des guitares puissantes et une ambiance sombre. Le titre...

Découverte

Barchi’s Lounge est une chanteuse et compositrice tchèque au style nostalgique, mêlant ballades poétiques au piano et influences des années 70 à 90. Sa...

Découverte

Dans “It’s Gone, He’s Gone”, Chayne célèbre avec audace la fin d’une relation toxique à travers une pop indie puissante et cinématographique. À seulement...

Découverte

Mahuna livre avec Forever Is Mine un premier album indie folk intime et émouvant, traversé de souvenirs et de paysages intérieurs. Porté par une...