Lyrics

Fireboy DML – “King” (Lyric)

Gbe mi s’ori bi gele
I’m a king ma fi mi sere
All the girls calling me bebe
See me, see gbege
(mogbe)
Fine boy wey con sabi sing again
Tell me wetin you need again
Omo forget, see gbagbe
Me i be complete package
Ohh ohh

Me i fit fight for your love
But i no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love

Me i fit fight for your love
But i no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love

Baby baby
Shey mi bi oba
Bi oba
I want you to treat me like a king
Baby
Baby shey mi bi oba
Bi oba

Wetin you need bebe
I get sauce get juice bebe
I get everything for you bebe
(as long as you dey)
Bad boy wey you no fit use play game
I be king ma fi mi sere
Girl you know, so ma lo farawe
Farawe eeeeh

Me i fit fight for your love
But i no fit beg for your love
I no fit beg for your love, no

Me i fit fight for your love
But i no fit beg for your love
I no fit beg for your love

Baby baby
Shey mi bi oba
Bi oba
I want you to treat me like a king
Baby
Baby shey mi bi oba
Bi oba

(outro)

Music Video by Fireboy DML performing King. © 2019 YBNL Nation

Tu pourrais aussi aimer

Découverte

En musique, la nouveauté c’est souvent une belle découverte. Encore un nouveau coup de maître de Parjam Parsi avec son album « Immeasurable Distance...

Découverte

Prenez vous un moment de pause en musique avec Karen Harding - Letter To My Friend en exclusivité sur Info Music France.

Découverte

Vivez des moments émouvants en écoutant l’album original « Tangos of the Magic Reality » de Jannos Eolou. Le chef-d’œuvre à découvrir en exclusivité...

Découverte

Kick Label, nouveau distributeur de musique numérique...

Copyright © 2018/2024 Info Music. Delit Music par Delit Music Group.

Quitter la version mobile