Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Joeboy – Beginning (Lyric)

Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you [oh no]
Spend a couple couple milli on you [yeah yeah]
Give you loving till you say e don do [ye ye]

Special type of feeling that I feel when I’m with you
O n du n Mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can’t let you go

I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love

This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when i see you with another person
Oh no
I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head baby o
Make I feel alright [ye ye]

Special type of feeling that I feel when I’m with you
O n du n mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can’t let you go

I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love
I’m beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer [fall in love o]
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you
I’m beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer

So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
‘Cause it’s a banger
Joeboy give them
Joeboy give them
Joe Joe Joeboy ‘pon deck

Writing Credits: Joseph Akin & “Killertunes” Otaniyen-uwa Daniel


i2 Radio
La puissance de la musique urbaine, un concentré des meilleurs hits les plus marquants, tant actuels qu'issus du passé, rayonnant dans de nombreux pays à travers le globe.

Advertisement

Tu pourrais aussi aimer

Entretiens Écrits

Je suis autrice compositrice interprète , de formation classique au piano depuis l’âge de 7 ans, j’ai ensuite évolué vers la composition...

Découverte

En exclusivité sur le site d'Info Music, découvrez “Follow The Leader" de Kingdom Calm, une nouvelle qui promet de charmer les auditeurs et de...

Découverte

En exclusivité sur le site d'Info Music, découvrez “MR W.H.O" de The Mess:Age, une nouvelle qui promet de charmer les auditeurs et de les...

Découverte

En exclusivité sur le site d'Info Music, découvrez “Rainbird" de Carnival Mind, une nouvelle qui promet de charmer les auditeurs et de les emporter...